Bandana
View chords used in this chart
Afinação: E A D G B ECapotraste:
2nd traste
Tutorial by Junior Pullen: https://youtu.be/bHkbqDoDnek
[Intro]
e |-----------------------------------------------------------|
B |-----------------------------------------------------------|
G |-----------------------------------------------------------|
D |-2--2--2--2-2-----1--2---2-2-------------------------------|
A |---------------4--------------0--0--0--0-0-----0--0---2-2--|
E |-----------------------------------------------------------|
[Verse 1]
E B
Low-key, all of them don dey notice
A A
I'm not joking, all my guys dem, dem know me
E B
Since '06, I've been writin' this story
A A*
I no be OG, but if you ask dem, dem know me
E B
I no dey blow trees, orin lo n yi mi lori
A A
Music chose me, just know this I know peace
E B
I dey lowkey, but I'm never lonely
A A
Sexy ladies, come whine fi me slowly
[Pre-Chorus]
E B A
Na the love, wey I see, na im wey, give me lover, I be ghetto boy, I be sinner
A E
Fear nobody, only Je-ho-vah, and I thank Lord I dey go far
B A
Usain Bolt mo d'aleba, shout out s'awon temi ninu Shitta
A
Bandana l'ori bi ti 2Pac, midnight walkers Karashika
[Chorus]
E B A
Dem never see me coming
A E
Ohhh coming, mo gbe wan ni "is coming"
B A
Naija boy wey dey go foreign,
A E
Wey go foreign, oshey Mr. Money
[Verse 2]
B
I'm never weak, I never cease, 'til eternity, I'm on fire
A A
My legacy will not die, my family is for life
E B
Where dem dey? Who dem be, Dem go craze, dem go tire
A
Dem go say, dem go say "Dem no know wetin dey sup"
[Chorus]
E B A
Dem never see me coming
A E
Ohhh coming, mo gbe wan ni "is coming"
B A
Naija boy wey dey go foreign,
A E
Wey go foreign, oshey Mr. Money
[Pre-Chorus]
E B A
Na the love, wey I see, na im wey, give me liver, I be ghetto boy, I be sinner
A E
Fear nobody, only Je-ho-vah, and I thank Lord I dey go far
B A
Usain Bolt mo d'aleba, shout out s'awon temi ninu Shitta
A
Bandana l'ori bi ti 2Pac, midnight walkers Karashika
[Chorus]
E B A
Dem never see me coming
A E
Ohhh coming, mo gbe wan ni "is coming"
B A
Naija boy wey dey go foreign,
A E
Wey go foreign, oshey Mr. Money
[Chorus]
E B A
Dem never see me coming
A E
Ohhh coming, mo gbe wan ni "is coming"
B A
Naija boy wey dey go foreign,
A E
Wey go foreign, oshey Mr. Money
How to play Bandana
Use the controls above to change the key and text size. Follow the highlighted chords while listening, then practice each section slowly before playing at the original tempo.
What is the starting chord?
The first identified chord is E. You can transpose without leaving the page.
Can I play it on guitar or keyboard?
Yes. The chord progression works on acoustic guitar, electric guitar and keyboard. Adapt the voicings to your instrument and level.