Bandana - Fireboy DML
Ver acordes usados nesta cifra
Afinação: E A D G B ECapotraste:
2nd traste
Tutorial by Junior Pullen: https://youtu.be/bHkbqDoDnek
 
[Intro]
 
e |-----------------------------------------------------------|
B |-----------------------------------------------------------|
G |-----------------------------------------------------------|
D |-2--2--2--2-2-----1--2---2-2-------------------------------|
A |---------------4--------------0--0--0--0-0-----0--0---2-2--|
E |-----------------------------------------------------------|
 
[Verse 1]
E B
Low-key, all of them don dey notice
A A
I'm not joking, all my guys dem, dem know me
E B
Since '06, I've been writin' this story
A A*
I no be OG, but if you ask dem, dem know me
E B
I no dey blow trees, orin lo n yi mi lori
A A
Music chose me, just know this I know peace
E B
I dey lowkey, but I'm never lonely
A A
Sexy ladies, come whine fi me slowly
 
[Pre-Chorus]
E B A
Na the love, wey I see, na im wey, give me lover, I be ghetto boy, I be sinner
A E
Fear nobody, only Je-ho-vah, and I thank Lord I dey go far
B A
Usain Bolt mo d'aleba, shout out s'awon temi ninu Shitta
A
Bandana l'ori bi ti 2Pac, midnight walkers Karashika
 
[Chorus]
E B A
Dem never see me coming
A E
Ohhh coming, mo gbe wan ni "is coming"
B A
Naija boy wey dey go foreign,
A E
Wey go foreign, oshey Mr. Money
 
[Verse 2]
B
I'm never weak, I never cease, 'til eternity, I'm on fire
A A
My legacy will not die, my family is for life
E B
Where dem dey? Who dem be, Dem go craze, dem go tire
A
Dem go say, dem go say "Dem no know wetin dey sup"
 
[Chorus]
E B A
Dem never see me coming
A E
Ohhh coming, mo gbe wan ni "is coming"
B A
Naija boy wey dey go foreign,
A E
Wey go foreign, oshey Mr. Money
 
[Pre-Chorus]
E B A
Na the love, wey I see, na im wey, give me liver, I be ghetto boy, I be sinner
A E
Fear nobody, only Je-ho-vah, and I thank Lord I dey go far
B A
Usain Bolt mo d'aleba, shout out s'awon temi ninu Shitta
A
Bandana l'ori bi ti 2Pac, midnight walkers Karashika
 
[Chorus]
E B A
Dem never see me coming
A E
Ohhh coming, mo gbe wan ni "is coming"
B A
Naija boy wey dey go foreign,
A E
Wey go foreign, oshey Mr. Money
 
[Chorus]
E B A
Dem never see me coming
A E
Ohhh coming, mo gbe wan ni "is coming"
B A
Naija boy wey dey go foreign,
A E
Wey go foreign, oshey Mr. Money

Como tocar Bandana

Use os controles acima para mudar o tom e ajustar o tamanho do texto. Acompanhe os acordes destacados enquanto ouve a música e pratique cada trecho devagar antes de tocar no andamento original.

Qual é o acorde inicial?

O primeiro acorde identificado é E. Você pode subir ou descer o tom sem sair da página.

Posso tocar no violão, guitarra ou teclado?

Sim. A sequência de acordes pode ser usada no violão, guitarra e teclado. Adapte as posições ao seu instrumento e nível.

Próximas cifras de Fireboy DML

Publicidade
Publicidade