Cifra de Ye - Burna Boy
Veja os acordes de Ye, de Burna Boy, e use os controles desta página para mudar o tom, ajustar a leitura e acompanhar a música enquanto toca. Ver mais cifras de Burna Boy →
Primeiro acorde: Fm7 7 acordes identificados
Fm7 Gm7 Cm7
Yeah
Fm7
My nigga... die for nothing, ah
Gm7 Cm7
My nigga... die for nothing, ah
Fm7
Die for nothing, ah
Gm7 Cm7
My nigga... die for nothing, ah
Fm7
My nigga... die for nothing, ah
Gm7 Bb D Cm7
My nigga...
Oluwaburna, eh-eh, Ye Ye Ye
Gm7 Cm7
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm7
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Gm7 Cm7
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm7
Ye Ye, Ye Ye
Gm7 Cm7
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm7
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Gm7 Cm7
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
[Verse 1]
Fm7 Gm7 Cm7
This one na gbedu wey dey ja pata
Fm7 Gm7 Cm7
Me, I no get time, I dey da pada
Fm7 Gm7 Cm7
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Fm7 Gm7
Biggie man, wey no dey wear agbada, ah ah
N.C.
Tell me, tell me:
[Chorus]
Fm7
My nigga, what's it gon' be?
Gm7 Cm7
G-Wagon or di Bentley?
Fm7
Di gyal dem riding with me
Gm7 Cm7
I no fit, die for nothing
Fm7
My nigga, what's it gon' be?
Gm7 Cm7
G-Wagon or di Bentley?
Fm7
Di gyal dem riding with me
Gm7 Bb D Cm7
I no fit, die for nothing
[Verse 2]
Fm7
Ah, ah
Make you know say anything wey you do, dem must
Commentate (I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do I dey try to dey do am
My way (I can't come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we
Fm7
Face, just to make sure money
Gm7 Cm7
Dey, but my people dem go say
[Pre-Chorus]
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
N.C.
Tell me, tell me:
[Chorus]
Fm7
My nigga, what's it gon' be?
Gm7 Cm7
G-Wagon or di Bentley?
Fm7
Di gyal dem riding with me
Gm7 Cm7
I no fit, die for nothing
Fm7
My nigga, what's it gon' be?
Gm7 Cm7
G-Wagon or di Bentley?
Fm7
Di gyal dem riding with me
Gm7 Bb D Cm7
I no fit
[Verse 3]
Different things dem happenin', schemes and packagin'
In a one night, four shows I'm jugglin'
Flow like di ocean, my boat I'm paddlin'
Shout out Shina Peller, that's my bro, my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate; make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner, I be head of state; but my people dem go say
[Pre-Chorus]
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
N.C.
Tell me, tell me:
[Chorus]
Fm7
My nigga, what's it gon' be?
Gm7 Cm7
G-Wagon or di Bentley?
Fm7
Di gyal dem riding with me
Gm7 Cm7
I no fit, die for nothing
Fm7
My nigga, what's it gon' be?
Gm7 Cm7
G-Wagon or di Bentley?
Fm7
Di gyal dem riding with me
Gm7 Bb D Cm7
I no fit, die for nothing
[Outro]
Fm7
Gm7 Cm7
Oluwaburna
Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm7
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Gm7 Cm7
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm7
Ye Ye, Ye Ye
Gm7 Cm7
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm7
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Gm7 Cm7
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm7
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Gm7 Cm7
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm7
Ye Ye, Ye Ye
Gm7 Cm7
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm7
Ye, eh-eh, Ye Ye Ye
Gm7 Cm7
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Fm7
Gm7 Cm7
Fm7
Gm7 Cm7
Fm7
Gm7 Cm7
Fm7
Gm7 Bb D Cm7